Make we reason BRC20 tokens!

0 Views· 06/14/23
Pidgin Parlour Crypto Podcast
0

Everyday we dey see new things for the crypto space, but dis one wey we wan talk na new thing entirely because many Pipo wey dey crypto Twitter don talk say Im no fit happen.You dey wonder say wetin happen? Na bitcoin blockchain launch token o, and everybody dey surprised because Pipo don talk say Bitcoin na just store of value, others even talk say na shitcoin. But as dem launch dis "BRC20 TOKEN", many Pipo eye don open and dem begin dey reason Bitcoin blockchain again. So for this episode Crossvic and Aishat gather discuss:The origin of dis tokenHow dem dey workThe benefits and risk of this tokenHow you fit begin to dey interact with dem.If you don dey reason dis matter, this episode na for you. Oya go download and listen.Enjoy this episode🎉Disclaimer - beware nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegram https://t.me/banklessafrica

Show more

 0 Comments sort   Sort By


Up next