S4 E12: Stigma
0
0
0 意见·
09/02/23
#SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us .... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAsake Mix
显示更多
0 注释
sort 排序方式